Timaya - Watta Bambam текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Watta Bambam» из альбома «Rebirth» группы Timaya.

Текст песни

wetin i dey find nor b wetin u dey find wetin i wan b nor b wetin u become eh why una dey look into my life eh my broda we nor b desame eh you wey i dey find i say u nor sabi eh everynite nd day dem dey pray for my downfall say wetin i find nor b wetin u dey find my broda eh am a ruler eh are u a ruler eh are u a ruler eh am a ruler eh are u a ruler eh am just bad boy from a very good home eh my family nd frnds knw see i left dem to stay on my own bt nw rite nw i dey make dem home na me dey make my mama dey feel at home see my family dey feel at home see dis pikin wey piple dem bone say rite nw i dey make dem dey wait see my life i nor get any shaking me nd God don sign undertaking dis my blessings cannot be taking notin cn do me i b God pikin am a ruler eh eh eh am a ruler eh eh eh wetin i dey do nor b wetin u find wetin i wan be nor be wetin you u become eh why una jst dey look into my life eh me nd u nor be dsame eh d way i dey find u nor sabi eh everytime u wana clumbered eh everybody make una jst leave me eh

Перевод песни

wetin я dey найти, ни B wetin u dey найти wetin я wan B, ни b wetin U стать eh почему УНА дей заглядывает в мою жизнь, э, моя брода, мы ни b desame, а ты, эй, я найду тебя, я скажу тебе, ни саби, э, каждый день, дем дей, молись о моем падении, скажи, что я нахожу, ни b wetin, у дей, найди моего брода. правитель, правитель, правитель, правитель, правитель. я правитель, да, ты правитель, да, просто плохой мальчик из очень хорошего дома. Эй, моя семья, я знаю, что такое frnds knw. видишь ли, я оставила ДЭМА одного. bt nw rite nw i dey make dem home на мне, дей, заставь мою маму дей чувствовать себя как дома. смотри, моя семья, дей, чувствуй себя как дома. см. dis pikin wey piple dem bone. произнеси обряд nw I dey заставь dem Dey ждать, посмотри на мою жизнь, я не получу ничего, что встряхнет меня, и Бог Don sign берет на себя Мои благословения. нет, нет, это я, Боже, Пикин. я правитель, эй, эй! я правитель, э- э-э-э-э, wetin я dey do nor b wetin u найти wetin я wan быть, ни быть wetin ты станешь ... почему una jst dey заглядывает в мою жизнь, Эй, я не могу быть ни dsame, ни EH d, я найду тебя, ни sabi eh каждый раз, когда ты будешь в меньшинстве, все заставят una jst покинуть меня, Эй!