Timaya - I Concur текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «I Concur» из альбома «I Concur» группы Timaya.

Текст песни

Boy nor fine I concur say I short I concur me i’m rich I concur everything I concur I like woman I concur I like to make una dance I concur Nwanne shack alcohol oh ooh say my life on the go have you ever seen a guy like me before after all these talking I still dey scatter the floor Anywhere you go na so my music e go hey Legup kpekele shaky your eke hey kpekele chop and run and kpeke kpekele chop and run and kpekele make sure you start to dey kpekele hey hey hey ehem concur concur yayba concur i concur I dey killy beat I concur make you whine your bottom Nwanne shack alcohol oh ooh ahan orugo ahan see me i nor say the people dem love me and I know oh na baba god dey bless me and I know oh dema love my style hey I dey make dem happy people dem love my style hey Dem say i dey Make dem happy The mama and the papa dem know me children Just dey happy My brother shack alcohol oh ooh Legup kpekele shaky your eke hey kpekele chop and run and kpeke kpekele chop and run and kpekele make sure you start to dey kpekele hey hey hey ehem concur concur yayba concur i concur I dey killy beat I concur make you whine your bottom Nwanne shack alcohol oh ooh Don Jazzy Oya ask your man I be the one dem dey talk about anything dem talk e dey come to go na baba god hey o ne we gi hey o ne we gi hey omo oni hem newi weya biko wey gboya hey osukor hey osukor sukor hey osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass) I concur Don jazzy concur timaya concur oya why dem nor go run come hey my head too big I concur I get big nose I concur I too dey floss I concur as the big head burst dem concur I dey kill with beat but I concur know I’m lacking you for talk I dey make dem liking the bobo Everybody like the bobo Hey baby hey baby Oya make I touch your bottom hey baby hey baby oya make you lick your bobo Legup kpekele shaky your eke hey kpekele chop and run and kpeke hey kpekele chop and run and kpekele hey make sure you start to dey kpekele hey hey hey ehem concur concur yayba concur i concur I dey killy beat I concur make you whine your bottom Nwanne shack alcohol oh ooh

Перевод песни

Не бойся, я согласен скажем, короче, я согласен Я богатый, я согласен все, что я согласен Мне нравится женщина, я соглашаюсь Я люблю танцевать, я согласен Nwanne shack алкоголь oh ooh Скажите, что моя жизнь в пути вы когда-нибудь видели такого парня, как я, прежде После всех этих разговоров я все еще разбрасываю пол Куда бы вы ни пошли, так что моя музыка e go hey Legup kpekele Шаткий эй эй эй Kpekele chop и run и kpeke Kpekele chop и run и kpekele Убедитесь, что вы начинаете делать kpekele Эй Эй Эй ehem concur совпадать Yayba согласен я согласен Я убиваю, я согласен заставь тебя скулить Nwanne shack алкоголь oh ooh Ахан orugo Ахан видеть Я и не говорю, что люди, которые любят меня, и я знаю, о, на баба, боже, они благословляют меня, и я знаю, о, дема, люблю мой стиль, эй Я делаю их счастливыми Люди любят мой стиль эй Dem say i dey Сделайте их счастливыми Мама и папа дем знают меня, детей. Просто они счастливы Мой брат хихикает алкоголем oh ooh Legup kpekele Шаткий эй эй эй Kpekele chop и run и kpeke Kpekele chop и run и kpekele убедитесь, что вы начинаете делать kpekele Эй Эй Эй ehem concur совпадать yayba согласен я согласен Я убиваю, я согласен заставь тебя скулить Nwanne shack алкоголь oh ooh Дон Джази Ойя спроси своего мужчину Я один Они говорят все разговоры E они пришли, чтобы пойти на бабу бог эй мы не знаем мы не знаем Omo oni кромка newi weya biko wey gboya эй osukor hey Osukor sukor hey Osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass) Я согласен Don jazzy согласен Тимайя согласен Oya, почему дем или бежать, приди, эй моя голова слишком большая, я согласен Я получаю большой нос, я согласен Я тоже тупость я согласен так как большая голова разбилась Я убиваю, но я согласен Знаю, что мне не хватает тебя для разговора Я заставляю их любить бобо Все любят бобо Привет, малыш Ойа, я прикасаюсь к твоему дню эй ребенок эй ребенок Oya заставляет вас лизать свой бобо Legup kpekele Шаткий эй эй эй Kpekele chop и запустить и kpeke эй Kpekele chop и run и kpekele hey убедитесь, что вы начинаете делать kpekele Эй Эй Эй ehem concur совпадать Yayba согласен я согласен Я убиваю, я согласен заставь тебя скулить Nwanne shack алкоголь oh ooh