Sunny Neji - Jagajaga текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Jagajaga» из альбома «Unchained» группы Sunny Neji.
Текст песни
I don pass Ten, I don pass Twenty I don pass even Thirty sef Time don reach for to marry Na him I face village Dem say village na dem sabi love Dem say village girl go take care of me So kia-kia I don land village Kia-kia I don marry my wife Kia-Kia I carry am come town Kia-Kia we don settle down oh Make we do as husband and wife dey do oh Wahala! Palava! Wahala wear cover shoe eh-eh Wahala (ololo) Palava! I want to chop Ogbono soup today Wahala! Palava! Wahala carry hand bag eh Wahala! (ayaya) Palava! My village girl e don comot for gear oh (Clear road for jaga-jaga) Oh comot for road for jaga-jaga eh (Clear road for jaja-jaga) My village girl e no get brake oh (Clear road for jaja-jaga) I say comot for jaga-jaga (Clear road for jaja-jaga) My village girl e don psychedelic oh (Clear road for jaja-jaga) Jaga-jaga Jaga-jaga My village girl e don become Oyinbo (White) (Clear road for jaja-jaga) Comot for for jaga-jaga, Eh! All my friends dem don run away All my neighbors be my enemy… Now I know Good character, no be village monopoly Bad character, no be township Woman wey good e good oh Woman wey bad e bad oh… E no matter whether na village or town e come from Make we do as husband and wife dey do oh Wahala! (ololo) Palava! Wahala wear cover shoe eh-eh Wahala (ayaya) Palava! I want to chop Ogbono soup today Wahala! (ololo) Palava! Wahala carry hand bag eh-oh! Wahala! (ayaya) Palava! My village girl e don comot for gear oh (Clear road for jaga-jaga) Comot for road for jaga-jaga eh (Clear road for jaja-jaga) My village girl e no get brake oh (Clear road for jaja-jaga) I say, comot for jaga-jaga eh (Clear road for jaja-jaga) My village girl e don psychedelic eh (Clear road for jaja-jaga) Make una comot for road for Jaga-jaga Jaga-jaga oh (Clear road for jaja-jaga) My village girl e don become Oyinbo ei (White) (Clear road for jaja-jaga) Comot for for jaga-jaga (Clear road for jaja-jaga) My village e don enter town oh (Clear road for jaja-jaga) Make una comot for jaga-jaga oh (Clear road for jaja-jaga) My village girl don become lady (Clear road for jaja-jaga) My village begin chop spagehiti (she no dey chop am before oh) My village don dey chop salad oh I surprise oh
Перевод песни
Я не пропускаю Десять, я не пропускаю Двадцать Я не пропускаю даже тридцать Время дотянуться до замужества На него он встречается с деревней Dem say деревня на дем саби любовь Дем скажу, что деревенская девушка позаботится обо мне. Так что kia-kia я дон земли Kia-kia Я женюсь на жене Kia-Kia, я ношу город Kia-Kia, мы не успокаиваемся. О, мы делаем, как муж и жена, они делают о Вахалу! Palava! Обувь для обуви Wahala eh-eh Вахала (ололо) Palava! Я хочу нарезать суп Ogbono сегодня Wahala! Palava! Вахала несут мешок для рук и Вахала! (Аяя) Palava! Моя деревенская девочка, э-дон-комота для снаряжения (Ясная дорога для джага-джаги) О ком для дороги для джага-джага эх (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девочка е не тормозит ой (Ясная дорога для джаджа-джаги) Я говорю об укусе для джага-джаги (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девочка и дон психоделик ой (Ясная дорога для джаджа-джаги) Jaga-jaga Jaga-jaga Моя деревенская девочка и дон становится Ойинбо (белый) (Ясная дорога для джаджа-джаги) Кого для джага-джаги, Эх! Все мои друзья дем дон убегают Все мои соседи будут моим врагом ... Теперь я знаю Хороший характер, не быть деревенской монополией Плохой персонаж, не быть поселком Женщина wey good e good oh Женщина wey bad e bad oh ... E независимо от того, на какой дереве или в городе е Сделай так, как мы с мужем и женой делаем о Вахалу! (Ололо) Palava! Обувь для обуви Wahala eh-eh Вахала (аяя) Palava! Я хочу нарезать суп Ogbono сегодня Wahala! (Ололо) Palava! Вахала несут ручную сумку, э-э! Wahala! (Аяя) Palava! Моя деревенская девочка, э-дон-комота для снаряжения (Ясная дорога для джага-джаги) Comot для дороги для jaga-jaga eh (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девочка е не тормозит ой (Ясная дорога для джаджа-джаги) Я говорю, сома для джага-джага эх (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девочка и дон психоделики (Ясная дорога для джаджа-джаги) Сделать una comot для дороги для Jaga-jaga Jaga-jaga oh (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девочка e don становится Oyinbo ei (белый) (Ясная дорога для джаджа-джаги) Комоты для джага-джаги (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревня е входите в город о (Ясная дорога для джаджа-джаги) Сделать una comot для jaga-jaga oh (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревенская девушка дон стала дамой (Ясная дорога для джаджа-джаги) Моя деревня начинает отбивать spagehiti (она не те, кто прелюбодействует до о) Моя деревня надевает их нарезанный салат, о, я удивляюсь
