Sound Sultan - Mothaland текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Mothaland» из альбома «The 'Compulsory' Text-Book» группы Sound Sultan.

Текст песни

ajo o dabile ee no matter where u go, make u try come back area o area o na naija aa ah aa ti ode ba ti le pada wale o wale o oo uh o how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e u de… eee far away. ee e… that one no say make u de bone area o Motherland e oo (na your area) Chinedu somebody borrow u ego make u take carry go Chicago remember nnamdi sell him car so u go go America all these People wey been de raise u still de stay for face me i face u u promise say u no go fashi them every other month u go de tachi them Hillary wey u been promise to marry still de wait, o' boy she don tarry when she go see u, na inside ovation u marry oyinbo from another nation. use mago mago, get dough now your oyinbo wife don know next thing u know, she don go report u Wetin u know, them don deport u how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e u de… eee far away. ee e… that one no say make u de bone area o Motherland e oo (na your area) ajo o dabile ee no matter where u go, make u try come back area o area o o na naija aa ah aa ti ode ba ti le pada wale o wale o oo uh o u been say na 1 year e come turn to 2 years e don go for seven years but u de serve eleven years even when your papa die plus the tears your mama cry Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o Biodun for Canada your mama still de wonder igba wo lo tơ ma pada o remember for naija, u get iyawo ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e u de… eee far away. ee e… that one no say make u de bone area o Motherland e oo (na your area) ajo o dabile ee no matter where u go, make u try come back area o area o o na naija aa ah aa ti ode ba ti le pada wale o wale o oo uh o u say u go call e o every body wait tire for your call ote o, why u go like so o from Germany… to carry coco enter yankee but then coco burst for your be-le rest in peace e o fly away, i come wonder if one day u fit to come e o your papa land, i understand say u de so far away u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from home, long long way e ei

Перевод песни

ajo o dabile ee независимо от того, куда вы идете, сделайте так, чтобы вы попытались вернуться в район o o na naija Aa Aa Aa ti ode ba ti le pada wale o wale o oo uh o, как бы я хотел ... сказать ... я подхожу, достигаю тебя везде, где бы ты ни был... далеко-далеко. э-э-э... что никто не говорит, сделать у-де-Бон район о Родине э-оо (на ваш район) Чинеду кто-то одолжить у эго заставить тебя взять с собой в Чикаго помни, Ннамди продал ему машину, так что иди в Америку, все эти люди, которых мы вырастили. все еще Останься со мной лицом к лицу, я встречаюсь с тобой, обещаю сказать: "нет, иди, Фаши, каждый второй месяц, иди, Тачи, Хиллари, Уэй, обещаю выйти замуж, все еще жду, о, парень, она не медлит, когда увидит тебя, на овации внутри, ты выйдешь замуж за ойинбо из другой нации. используй Маго-Маго, получи бабло, теперь твоя жена ойинбо не знает. следующее, Что ты знаешь, она Дон идет сообщить тебе. Wetin ты знаешь, что они Дон депортируют тебя, как я хочу ... сказать ... я подхожу, достигаю тебя где угодно, ты... далеко-далеко. э- э-э... что никто не говорит, сделать у-де-Бон, район о- Родины и о-о (на ваш район) ахо- о-дабиле, не важно, куда вы идете, сделать у-попробовать вернуться, район о-о-о na naija Aa Aa Aa ti ode ba ti le pada wale o wale OO uh o u been say na 1 year e Come turn to 2 years e don go for seven years but u de serve eleven years even when your papa die plus the tears your mama cry Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o Biodun for Canada твоя мама до сих пор удивляется, что я хочу, чтобы ты помнила о ней. ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile E, как я хочу... сказать... я подхожу, достигаю тебя везде, где бы ты ни был... далеко-далеко. э- э-э... что никто не говорит, сделать у-де-Бон, район о- Родины и о-о (на ваш район) ахо- о-дабиле, не важно, куда вы идете, сделать у-попробовать вернуться, район о-о-о na naija Aa Aa Aa ti ode ba ti le pada wale o wale OO uh O U say u go call e o каждое тело ждет, когда ты позвонишь, почему ты идешь так o из Германии ... чтобы нести Коко, войди в янки, но затем Коко лопнет для твоего be-le Покойся с миром и улетай, я приду, удивляюсь, если однажды ты подойдешь, и я пойму, скажи, что ты так далеко, ты прошел долгий путь от дома, долгий путь от дома, долгий путь от дома, долгий долгий путь от дома, долгий долгий путь от дома.