Sound Sultan - Area текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Area» из альбома «The 'Compulsory' Text-Book» группы Sound Sultan.
Текст песни
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija always try to dey look back because there’s no place like home Yknawmean? Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile And na true men Check this out (Ajo o dabi ile No matter where u go make u no forget area o area o Na naija Ti ode ba tile Pada wale o wale o) (How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o) na your area o Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go chicago Remember Nnamdi sell him car So you go go America All these people wey bin dey raise you still dey stay for face me i face you promise say u no go fashie them every other month u go dey tashi them Hillary wey u been promise to marry Still dey wait ol boy she don tarry When she see u na inside Ovation You marry Oyinbo from another nation Use mago mago get dough Now your Oyinbo wife don’t know next thing you know she don go report you Wetin you know them don deport you (Bridge) You been say na one year E come turn to two years You don go for seven years But You dey serve eleven years Even when your papa pai Plus the tears your mama cry Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada Your mama still dey wonder Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo Ko dabi ile (5 times) Ajo o ma dabi ile o (Bridge) You say u go call Everybody wait tire for your call Rote o, why u go like so o? From germany, to carry coco enter Yankee but then coco burst for your bele Rest in peace. You fly away How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away Long long way from home (4 times) You got a long long way from your papa land (Bridge) Think before u enter that plane All ma brothers in the west, south, east, north south U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet Make we get water, light e.tc. So that people go dey come house (Kennis Music) All the cardinal points Respect All ma people in da house. by saintiano
Перевод песни
Na для всех ма братьев wey don ja commot for naija всегда старайтесь оглянуться назад, потому что нет места, как дома Yknawmean? Мужчина Yoruba сказал мне, что сказал Ajo o dabi ile И на истинных мужчин Проверь это (Ajo o dabi ile Независимо от того, где вы идите, сделайте u, не забудьте область o площадь o Na naija Ti ode ba tile Pada wale o wale o) (Как я хочу сказать, что я подхожу к вам в любом месте, Вдалеке, что никто не говорит, что у них есть область кости o Мать landi o) На твоем районе о Чинеду кто-то заимствует у тебя эго Заставьте вас отправиться в путешествие по Чикаго Помните, что Ннамди продал ему автомобиль Итак, вы идете в Америку Все эти люди, которые вы, я все равно останусь лицом к лицу Обещай, что не пойдешь их Раз в два месяца иди их таши их Хиллари вы обещали выйти замуж Тем не менее, они ждут мальчика, которого она надевает Когда она увидит, что ты вошел в Овацию Вы женитесь на Ойинбо из другой нации Используйте mago mago, чтобы получить тесто Теперь ваша жена Ойинбо не знает следующая вещь, которую ты знаешь, она не сообщила тебе Wetin вы знаете, что они депортируют вас (Мост) Вы говорили не один год E пришел к двум годам Вы несете семь лет Но ты подаешь одиннадцать лет Даже когда ваш папа пай Плюс слезы, которые твоя мама плачет Bayo для chicago o Dem dey пропустить вас для Okoko o Biodun для Канады Твоя мама все еще удивляется Ибба wo lo to ma pada o Помните, что для naija вы получаете iyawo Ko dabi ile (5 раз) Ajo o ma dabi ile o (Мост) Вы говорите, что идите Все ждут шины для вашего звонка Роу, о, почему ты так хочешь? Из Германии, чтобы нести коко, входите в янки но потом коко застрелил тебя Покойся с миром. Вы улетаете Как получилось, что в один прекрасный день мы с удовольствием подойдем к вам, ваш папа landi o Я понимаю, что ты был так далеко Длинный длинный путь от дома (4 раза) У вас длинный долгий путь от земли папы (Мост) Подумайте, прежде чем u войдет в этот самолет Все матроны на западе, юге, востоке, северном юге U знаю, как мы это делаем. И все эти люди, мы их управляем. Сделайте una try make naija sweet Заставьте нас получить воду, свет e.tc. Чтобы люди пошли, они пришли домой (Музыка Kennis) Все основные моменты уважение Все люди в доме. по saintiano