Six Foot Plus - Anwuli текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Anwuli» из альбома «Millennium Buggin' 2001» группы Six Foot Plus.
Текст песни
Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before we bin dey gbam gbam two plus two equal to four hmm you need to see am to get the gist dis babe correct no be small vital statistics attacke defence set like no tomorrow I look for her no know say I look for sorrow her name na Anwuli just like for the dis babe take me well well she take me porous before now no babe don make me Halla dis one man big wa big big wa big big wa big big wahala as I dey yarn wen we first see you give me good good loving I give you security Na so I tell am and she no disagree she become my babe me sef come become her gee together together naso we come dey Waka till she Kaka for table the whole matter scatter enh (una see dis kind tin Anwuli do?) Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go ehn ehn we just dey me and am kak we both agree so we too we come dey rak ehn dis babe na die she know Wetin dey she understand my gist no need for me to translate we just dey flow no yawa like Naija benue for lokoja we just dey roll like railway her heart and my heart together dey for court na for there we go join up no need to abort like unwanted pregnancy I been know dis girl Nancy but now we don scatter who dey my mind Anwuli Naso we dey Naso we blend Naso we see but like run away Anwuli run away soldier go soldier come Barack remain as onyibo talk if no pain then no gain but my eyes open and tears come dey fall Wen I check my money Anwuli don barb all see me see wahala see me see palaver I look left look right no way na him I halla chei (Anwuli don finish me) Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go panya love na him dis girl show die I see ayanya as if na hammer bulldozer na oba grandfather remain for me to see (onyoshi) dis kind woman sef I never see (at all) wherever you go wherever you be Anwuli Anwuli Anwuli this jam is for thee wherever u be Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money go Anwuli you chop my money chop my chop my chop my money go
Перевод песни
Анвули, ты рубишь мои деньги. Анвули, ты рубишь мои деньги. Anwuli вы рубите мои деньги, рубите мои деньги, рубите мои деньги, уходите. ehn ehn e bin get dis girl wen я знаю, прежде чем мы bin dey гбам гбам два плюс два равны четырем. хм, ты должен увидеть, я, чтобы понять суть. Дис, детка, правильно, не будь маленьким, витальная статистика, аттакка, оборона, как нет завтра. Я ищу ее, не знаю, говорю, что ищу печаль, ее имя на Анвули, как и для Дис, детка, возьми меня хорошо, она возьмет меня пористой, прежде чем сейчас, нет, детка, не заставляй меня Халла Дис один человек, большой ва. большой большой большой ва большой большой ва большой большой ва- Хала, как я дей нить вен, мы впервые видим ты даешь мне хорошую, хорошую любовь, я даю тебе безопасность, Так что я говорю, и она не против, она стала моей малышкой, я пришел, стал ее Джи. вместе вместе насо мы приходим дей Вака пока она Кака за столом вся материя разбросать Эн ( УНА видишь Дис вид олова Анвули?) Анвули ты рубишь мои деньги идут Анвули, ты рубишь мои деньги. Anwuli вы рубите мои деньги, рубите мои деньги, рубите мои деньги, уходите. ehn ehn мы просто dey me и am kak. мы оба согласны, так что мы тоже, мы приходим дей-РЭК-Эн-Дис, детка, на-дей-дей, она знает, что Уетин-дей, она понимает мою суть, мне не нужно переводить, мы просто дей-поток, не Ява, как Найя Бенуэ, для локойя, мы просто дей-ролл, как железная дорога, ее сердце и мое сердце вместе, дей-суд, на-НА-НА-там мы не нужно прерывать, как нежелательная беременность. Я была знакома с девочкой Нэнси, но теперь мы не разбрасываемся, кто мой разум Анвули. Naso мы dey Naso мы смешиваем Naso мы видим, но, как убегаем Anwuli убегаем солдат идут солдаты приходят Барак остаются, как onyibo говорить, если нет боли, то нет выгоды, но мои глаза открыты, и слезы приходят Dey падают Вэнь, я проверяю свои деньги, Анвули, Дон Барб, все. увидимся, увидимся, увидимся, увидимся, увидимся. Я смотрю налево, смотрю направо, ни за что. на него я halla chei ( Anwuli don finish me) Anwuli ты рубишь мои деньги идут Анвули, ты рубишь мои деньги. Anwuli вы рубите мои деньги, рубите мои деньги, рубите мои деньги, уходите. Паня, любовь на него, Дис, девочка, шоу, умри. Я вижу аянью, как будто на молот бульдозер на оба, дед остается для меня, чтобы увидеть ( онеши) добрую женщину, если я никогда не увижу (вообще) , куда бы ты ни пошел, где бы ты ни был. Анвули Анвули Анвули Анвули это джем для тебя, где бы ты ни был. Анвули, ты рубишь мои деньги. Анвули, ты рубишь мои деньги. Anwuli вы рубите мои деньги, рубите мои деньги, рубите мои деньги, уходите.
