Patoranking - Make Am текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Make Am» из альбома «Make Am» группы Patoranking.

Текст песни

Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say I get one paddy He dey stay for shogunle He get small money He come pack go ajegunle This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don’t know, i don’t know I don’t know mama eh I don’t know, i don’t know I don’t know papa eh Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister, ehehe Some people forget people help them Some people no send people wey help them But remember people wey help you Cause if you fall na dem go still rise you Some get money begin gapa And dem change the way dem waka Na to dey carry big big kaka Them no fit buy their mama wrapper Forget say you get now Morrow get belle now Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Naijalyricszone.com Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe Blessings follow me.

Перевод песни

Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say Я получаю один рисовый Он остался для сёгуна Он получает небольшие деньги Он придет в упадок Это мой падди, который он меняет, для меня. Скажи, что мой падди меня перепутал. Я не знаю, я не знаю. Я не знаю, мама, а я не знаю, я не знаю Я не знаю папы эх На, так что деньги меняются На так деньги они меняют людей Na, так деньги меняются На так деньги они меняют людей Но никто, никого не подойдет, ох, Никто Никто не подойдет, о, о, Никто Никто не подойдет, о Брат, Благословения следуют за мной. Следуйте за мной. Следуйте за мной. Alubarika следуйте за мной. Следуйте за мной. Следуйте за мной. Много денег следуйте за мной. Следуйте за мной. Следуйте за мной. Прекрасные прекрасные дамы следуйте за мной. Следуйте за мной. Следуйте за мной. Никто не подойдет. О, нет. Никто не подходит. О, нет. Никто не подходит. я о сестра, эхей Некоторые люди забывают, что люди помогают им Некоторые люди не посылают людей, которые им помогают Но помните, что люди вам помогают Потому что, если вы падаете на дем, продолжайте поднимать вас Кто-то получает деньги, начинаются И демо меняют способ дем вака На, чтобы они несли большой большой кака Они не могут купить свою мамочку Забудьте, что вы сейчас Морроу сейчас Na, так деньги меняются На так деньги они меняют людей Na, так деньги меняются На так деньги они меняют людей Но никто, никого не подойдет, ох, Никто Никто не подойдет, о, о, Никто Никто не подойдет, о Брат, Благословения следуют за мной Следуйте за мной следуйте за мной Alubarika follow me Следуйте за мной следуйте за мной Naijalyricszone.com Много денег следуй за мной. Следуй за мной. Следи за мной. Прекрасные прекрасные дамы следуют за мной. Следуй за мной. Следуй за мной. Никто не подойдет. О, никто Никто не подойдет. О, никто Никто не подойдет. О, брат, хе-хехе Никто никому не подходит, давай, о, никто Никто не подойдет, о, о, Никто Никто не помышляет о Брате, хехехе Благословения следуют за мной.