P-Square - Say You Love текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Say You Love» из альбома «Nigeria Gold» группы P-Square.
Текст песни
Na today, e don tey Girl you know say me I no dey lie This is (what you said to me) You say your love no dey lie You say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey die oh See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey You say your love no dey lie E don tey (e don tey) Make you tell your friends Wetin dey (Na today) Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me) She for talk say we go spend our life together She like me pass her own mother She prefer me pass her own father My brothers tell me which kind lie be this Na today, eyah e don tey The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me) Girl, anytime I wey dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don’t need an explanation Girl why you dey ah-lie Tell me really why you dey ah-lie They talk say who say, she say that That she say that P-Sqaure don say that My brothers tell me which kind life be this She don kolo I swear nobody could believe it girl No be so The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me) Cause, anytime wey I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey Ah ah ah What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey face trouble Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die (eyah) So now baby tell me, who dey lie (eyah) Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don’t need you no more Make you go, I don’t need you no more Girl, wetin I do you (make you tell me where I go wrong) I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you (cause this is what you said to me, what you said to me) Make you go, I don’t need you no more Girl, wetin I do you (You say your love no dey lie, say your feelings no die, see me girl I dey cry, make you give me one reason why) I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don’t need you no more Girl, I go die o oh ooh Eh Ei, eh ei eh, oh no You say your love no dey lie, Say your feelings no die, See me girl I dey cry, Make you give me one reason why Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no
Перевод песни
На сегодня, э-дон Девочка, ты знаешь, скажи мне, что я не лежу Это (то, что ты мне сказал) Вы говорите, что ваша любовь не лежит Вы говорите, что ваши чувства не умирают Видишь меня, девочка, я умираю О, нет, ты говоришь, что любишь, не умирай, о, смотри меня, девочка, я умираю Скажи мне, какую добрую жизнь Na сегодня eyah e don tey Вы говорите, что ваша любовь не лежит E don tey (e don tey) Заставьте вас рассказать своим друзьям Wetin dey (Na сегодня) Девочка, ты знаешь, скажи мне, что я не моя ложь. Это то, что ты мне сказал. Она за разговоры говорит, что мы проводим совместную жизнь Ей нравится, как я передаю свою мать Она предпочитает, чтобы я передавала своего отца Мои братья говорят мне, какая из них Na сегодня, eyah e don tey В тот самый день, когда я увидел тебя, девочка Девочка, я знала, что ты играла Потому что ты хочешь сломать мое сердце И переверните меня вверх дном Девочка, ты знаешь, скажи мне, что я не моя ложь. Это то, что ты мне сказал. Девочка, в любое время я с тобой с тобой Девочка, я чувствую, что ты говоришь, что ты ведьма. Заставь тебя выбраться из поля зрения Заставьте вас улететь Скажи мне, какую добрую жизнь Na сегодня eyah e don tey На той же девушке, которую я вижу внутри моего лучшего друга О нет, не будь так Девочка, мне не нужны объяснения Девочка, почему ты ищешь Скажи мне, почему ты сам Они говорят, говорят, кто говорит, она говорит, что Что она говорит, что P-Sqaure don сказать, что Мои братья рассказывают мне, какую добрую жизнь Она донлоло Клянусь, никто не мог поверить в это Не так В тот самый день, когда я увидел тебя, девочка Девочка, я знала, что ты играла Потому что ты хочешь сломать мое сердце И переверните меня вверх дном Девочка, ты знаешь, скажи мне, что я не моя ложь. Это то, что ты мне сказал. Потому что, в любое время, я с тобой Девочка, я чувствую, что ты говоришь, что ты ведьма. Заставь тебя выбраться из поля зрения Заставьте вас улететь Скажи мне, какую добрую жизнь Na сегодня eyah e don tey Ах ах ах Какая жизнь это Какая бы жизнь ни была Вей, кто-то идет, они сталкиваются с проблемой Дей сует, их пузырь для джунглей Не нужно быть двойным На той же девушке мы меня суетимся На ней проблема Кто будет тем младенцем, которого они боятся Заставить ее идти Почему, почему, зачем я плачу Когда я пытаюсь Она говорит, что ее любовь не умирает (тьфу) Итак, теперь скажите мне, кто они лежат (eyah) Сделаю, что я говорю тебе, что я ухожу, Девочка, я тебя люблю Я пытаюсь сообщить вам, что мне нравится, когда вы передаете мою маму Привет, это было тогда Но теперь девушка, я больше не нуждаюсь в тебе Заставь тебя идти, ты мне больше не нужен Девочка, увлажните, я делаю вас (заставьте вас сказать мне, где я ошибаюсь) Я пытаюсь сообщить вам, что мне нравится, когда вы передаете мою маму Девочка, увлажните, я вас (потому что это то, что вы сказали мне, что вы мне сказали) Заставь тебя идти, ты мне больше не нужен Девочка, увлажните Я вас (вы говорите, что ваша любовь не лежит, говорите, что ваши чувства не умирают, увидишь меня, девочка, я закричу, заставишь тебя объяснить мне одну причину) Я пытаюсь сообщить вам, что мне нравится, когда вы передаете мою маму Девочка, я тебя люблю Заставь тебя идти, ты мне больше не нужен Девочка, я иду умирать o oh ooh Eh Ei, eh ei eh, oh no Вы говорите, что ваша любовь не лежит, Скажи, что твои чувства не умирают, Видишь меня, девочка, я плачу, Заставьте вас объяснить мне одну причину Девочка, я иду умирать o Eh Ei, eh ei eh, oh no