P-Square - Danger текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Danger» из альбома «Danger» группы P-Square.
Текст песни
See me, see wahala dey Eh Wahala dey As we dey enter Na saw some people just mental Cos them dey feel this instrument Everybody to the center Omo wahala dey Wahala dey Them say p-square we don dey yarn again We come rhyme again From naija we don dey play away Omo wahala dey I dey see danger You go see danger Omo, see danger We dey see danger Wahala dey Wahala dey oh If them dey talk our agenda Make them go check our calender Na different countries we Dey enter From january to december Omo, wahala dey So make remember na baba god be the defender we no retreat, we no Surrender Make take them back to sender Omo wahala dey Wahala dey hala dey Them say p-square we don dey yarn again We just dey force, we come dey rhyme again From naija we do dey play away Omo wahala dey E don dey Make we dey hustle make we enter Them say them no go gree say we be stranger Them say we we come from jail We no remember See where we dey today E no be today Anything wey them like, make them do, Don’t let them get your way All the bads things them do, dey fade away Them say you Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey Wahala dey Them say p-square we don dey yarn again We just dey force we come dey rhyme again From naija we don dey play away Omo wahala dey See danger Eh eh
Перевод песни
Увидите меня, смотрите wahala Эх Вахала их Когда мы входим На некоторых людей Потому что они чувствуют этот инструмент Все в центр Омо вахала их Вахала Они говорят, что p-square мы снова надеваем пряжу Мы снова рифмаемся От наййи мы не играем Омо вахала их Я вижу опасность Вы видите опасность Омо, см. Опасность Мы видим опасность Вахала Вахала их о, если они расскажут нашу повестку дня Заставьте их пойти проверить наш календарь В разных странах мы входим С января по декабрь Омо, вахала их Так что запомните Na baba god быть защитником, мы не отступаем, мы не сдаемся Заберите их обратно отправителю Омо вахала их Вахала их гала их Они говорят, что p-square мы снова надеваем пряжу Мы просто силы, мы снова возвращаемся к рифме От наййи мы играем Омо вахала их E don они Сделаем, чтобы мы действовали, чтобы мы вошли Они говорят, что они не говорят, что мы незнакомы Они говорят, что мы пришли из тюрьмы Мы не не помню Посмотрите, где мы сегодня Все, что им нравится, заставляют их делать, Не позволяйте им идти своим путем Все неприятности, которые они совершают, исчезают Они говорят, что вы На них идет шина, а мы все еще их молоток, а Посмотрим, увидим ли ты вахала Вахала Они говорят, что p-квадрат мы снова надеваем пряжу Мы просто заставляем нас снова рифмоваться От наййи мы не играем Омо вахала их См. Опасность Эх да