Ice Prince - No Die Tomorrow текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «No Die Tomorrow» из альбома «Fire of Zamani» группы Ice Prince.
Текст песни
Chai! Yes aii They don’t know My mommy tell me say, Watch out for the snakes and watch out for the pythons And jargo tell me say, Open up me soul, when the people turn the mic on Zamani boy kill another one Kicks with my louie and vuitton Badman all of them around Me take their words worth like ah dem quran Charlie make i see space Ati re the ball step Make i introduce you to sammy, that be my jos friend Rappers taking shots at me cause i’m killing i’m off them Kpooyaka kpooyaka Now this girl feeling like us fam 2015, na im be the question My people dey anticipate who go be the next one Well afterall, we know say allah dem go rig election Upcoming artiste no fit afford money for session See me i don’t fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! This was copied from free naija lyrics dot com And i wonder why, Some people dem thief money and dem ah carry dey go, I wonder why… Some people dem ah sleep for bridge with no place to go Politicians dem ah cover up the truth We bringing up corruption in the youth See the kind of money all of dem ah loot Terrorist dem ah gather more recruit Even if we diss them, shebi dem go listen Before you know it, dem go say five billion is missing And even if you suffer dem no go see am like big thing Ask the people wey dey for jos, na we be victim Zamani boy kill another one And all their children instagram na louie and vuitton See me no fear no badman, all of dem ah run Government dey take their words but that one no be haram See me i don’t fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! They shoot ah magazine, ban the gate to youth Na na na na na na rain fall down They shoot ah magazine, ban the gate to youth Na na na na na… kpooyaka! They bring me down Shebi dem go cure my craze Get your juju make you carry am go Jehovah dey surround my place Yeah hey there, They call me ice prince zamani Kids call me ish prish, They go like uncle ish prish See me i don’t fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! Okay, Me and my grip boyz, We no dey look face And if you bite this omo, That one na tooth ache See we are the warriors, we dey look up to 2face But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate Who gives a f*ck door; weak bar Shebi na ice prince don dey become a big star Shebi na meek mill don dey invite am come milly How i go pay attention when niggas dey talk silly Na which kind kpekere be this Oh lesele be this… Aii, Na which kind kpekere be this Put me on top my game oh Na which kind kpekere be this, Kpekere be this… Aii, Na which kind kpekere be this Na na na na na na… sammy gyan! Put me on top my game oh…
Перевод песни
Chai! Да aii Они не знают Моя мама сказала мне, Следите за змеями и следите за питонами И jargo скажите мне, Откройте мне душу, когда люди повернут микрофон на мальчике Замани, убейте другого Кики с моими луи и vuitton Бадман все вокруг Я беру их слова, стоящие как ah dem quran Чарли, я вижу пространство На шаге шага Сделайте, чтобы я познакомил вас с sammy, это мой друг-друг Рэпперы, снимающие меня, заставляют меня убивать, я от них Кпояка кпояка Теперь эта девушка чувствовала себя как семья 2015, na im будет вопрос Мои люди ожидают, кто станет следующим Ну, после всего, мы знаем, Предстоящий артист не поместит деньги на сеанс Видишь, я не боюсь другого человека Потому что, если я не умру сегодня, я не пойду завтра Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Потому что, если я сегодня плачу, я не буду лежать завтра Иегова благословит мой рамадан Положите меня сверху мою базу na na na Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Положите меня на мою игру, господин! Это было скопировано из бесплатной naija lyrics dot com И мне интересно, почему, Некоторые люди дем деньги воров и их ах несут их, Интересно, почему… Некоторые люди д-ра сон за мост, где нет места, чтобы пойти Политики, которые скрывают правду Мы воспитываем коррупцию в молодежной среде Посмотрите, какой вид денег они все добывают Террористические дем ах собирают больше новобранцев Даже если мы их разберем, shebi dem go listen Прежде чем вы это узнаете, они говорят, что пять миллиардов пропали без вести И даже если ты страдаешь от них, не иди, смотри, как большая вещь Спросите людей, что они хотят для Джоса, а мы жертва Заманийский мальчик убивает другого И все их дети инстаграммируют na louie и vuitton Увидишь меня, не боишься ни одного неудачника, все они Правительство их слова, но не один харам Видишь, я не боюсь другого человека Потому что, если я не умру сегодня, я не пойду завтра Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Потому что я сегодня плачу, я не буду лежать завтра Иегова благословит мой рамадан Положите меня сверху мою базу na na na Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Положите меня на мою игру, господин! Они снимают журнал ах, запрещают ворота молодежи Na na na na na na rain down down Они снимают журнал ах, запрещают ворота молодежи Na na na na na ... kpooyaka! Они меня сбивают Shebi dem вылечит мое повальное увлечение Получите, что ваша juju заставляет вас идти, Иегова их окружает мое место Да, эй, Меня зовут ледяной принц zamani Дети называют меня иш-покой, Они идут как дядя-иш-приш Видишь, я не боюсь другого человека Потому что, если я не умру сегодня, я не пойду завтра Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Потому что я сегодня плачу, я не буду лежать завтра Иегова благословит мой рамадан Положите меня сверху мою базу na na na Сделайте, чтобы они открыли мою пряжу Положите меня на мою игру, господин! Хорошо, Я и мой хватающий мальчик, Мы не смотрим на лицо И если вы кусаете это omo, Это одна на зубной боли Смотрите, мы воины, мы смотрим на 2face Но я и наклейка на основном hoodos мы готовим тарелку Кто дает дверь f * ck; Слабый бар Shebi na ice prince don они стали большой звездой Shebi na meek mill don они приглашают прийти мильно Как я обращаю внимание, когда ниггеры они говорят глупо Na, какой вид kpekere это О, да, это ... Aii, Na, какой вид kpekere это Положите меня поверх моей игры, о Na, какой вид kpekere, Kpekere быть этим ... Aii, Na, какой вид kpekere это Na na na na na na ... sammy gyan! Положите меня на мою игру ...