DJ Collins - My Car текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «My Car» из альбома «DJ Collins Essential Mix One (The Lift Off )» группы DJ Collins.

Текст песни

Wetin you dey go Wetin you dey find Why u dey ask me that kind question You don hit my car, oyinbo rekpete I say, you don bash my car, ese rekpete Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete I say you don bash my car, ese rekpete Wetin you dey find Where you dey go As I dey walka dey go like so Me, I am looking for this paddy This paddy owe me plenty money They tell me say they dey hit police Wey I get ticket for one party Every paddy e, ope bami Today na today, no time for story Eba dede le, ti baba mu You must pay me all the money I call make e help I come see say People gather dey just the cry I try to know why people dey cry They tell me say my paddy don kpai as I come dey go back to my house I come meet more motor for road The next thing wey I hear for my back Then I want stop am another car You don hit my car, oyinbo rekpete I say, you don bash my car, ese rekpete Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete I say you don bash my car, ese rekpete See, me see trouble ooh, another day again Dead body no dey pay person money Another paddy don dey bash my car Today na today, no time for story Eedris, na u, see, wahala Hey, whatsup, Tony, whatsup man Ebe long time, wey no see, whatsup man Oboy, stop tire Wetin mean whatsup You dey bash my car, you dey tell me say whatsup I beg pay me my money Police come on and measure the light They say make I no worry, everything go be fine They turn the papers say I make sign I sign my own, and in own I don say whether who get the fault They say my paddy get the fault o I pack my car, see trouble yanga the sleep trouble rey come wake am he he You don hit my car, oyinbo rekpete I say, you don bash my car, ese rekpete Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete I say you don bash my car, ese rekpete Somebody o, somebody wey You don give me de bonbon colo With gidigidi, come break the car Somebody good Somebody weywey, bonbon colo Bibi colo Gengen I love her ha, to carry for her Money no dey pocket for man to spend One of my paddy wey dey owe me money I reach in there, they say he don kpai Another don dey bash my car Wetin I go do, eno get the money I don dey no disturb, no want car Today be na own, tomorrow too be my own I go tell my paddy Make he come dey go Help me to push my car for road As I push am small, wetin I see Na government car come bash my car Again You don hit my car, oyinbo rekpete I say, you don bash my car, ese rekpete Tell me, you don hit my car, oyinbo rekpete I say you don bash my car, ese rekpete You don hit my car, oyinbo rekpete till fade.

Перевод песни

Намочу тебя, дей, иди. Wetin ты, дей, найди, Почему ты дей, задай мне такой вопрос, Ты не попал в мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete. Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, что ты don bash моя машина, ese rekpete Wetin ты dey найти, Куда ты dey идти, Как я dey walka dey идти так. Я, я ищу этого Пэдди, Этот Пэдди должен мне много денег, Они говорят мне, что они дей ударил полицию. Wey, я получаю билет на одну вечеринку, Каждый paddy e, ope bami Сегодня на сегодня, нет времени на историю, Eba dede le, ti baba mu Ты должен заплатить мне все деньги, Которые я зову, сделай мне помощь, Я приду, чтобы сказать, Что люди собирают дей, просто плачь. Я пытаюсь понять, почему люди плачут. Мне говорят, что мой paddy don kpai, когда я прихожу, дей, возвращайся ко мне домой, Я встречаюсь с большим мотором для дороги, Следующее, что я слышу за спиной, Тогда я хочу остановиться, еще одна машина, Ты не ударил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete. Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, что ты не трясешь моей тачкой, ese rekpete. Видишь, я вижу неприятности, о, еще один день. Мертвое тело, нет, дей, плати деньги, Еще один Падди, Дон, дей, бей мою машину. Сегодня на сегодня, нет времени для истории Эдрис, на у, смотри, вахала. Эй, whatsup, Tony, whatsup man, Ebe долгое время, wey no see, whatsup man Oboy, стоп, Wetin tire означает, whatsup Ты, dey bash моя машина, ты, dey, скажи мне, скажи, whatsup Я умоляю, заплати мне мои деньги. Полиция приходит и измеряет свет. Говорят, Не волнуйся, все будет хорошо. Они переворачивают бумаги, говорят, Я подписываю. Я подписываю свою собственную, и свою собственную. Я не говорю, кто в этом виноват? Говорят, Мой Пэдди виноват. Я собираю свою машину, вижу проблемы, Янга, проблемы со сном, Рэй, приди, разбуди, он? Ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete. Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, что ты Дона Баша мою машину, ese rekpete Кто-то о, Кто-то wey Ты не даешь мне de bonbon colo С gidigidi, давай сломаем машину, Кто-нибудь хороший, Кто-нибудь, weywey, bonbon colo Bibi colo Gengen. Я люблю ее, ха, чтобы нести за нее. Деньги, нет, Dey pocket для человека, чтобы потратить Один из моих paddy wey dey, должен мне денег. Я добираюсь туда, говорят, он Дон kpai Другой Дон dey bash моя машина Wetin я иду делать, Ино получить деньги, Я не Don dey не беспокоить, не хочу, Чтобы сегодня машина была на собственном, завтра тоже быть моим Я скажу своему Падди, Чтобы он пришел, дей, уходи. Помоги мне подтолкнуть мою машину к дороге, Когда я толкаю, я вижу, что она маленькая, мокрая. На правительственной машине, приди, бей мою машину Снова. Ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, Ты не треплешь мою тачку, ese rekpete. Скажи мне, что ты не сбил мою машину, ойинбо рекпете. Я говорю, что ты не бьешь мою машину, ese rekpete, ты не бьешь мою машину, oyinbo rekpete, пока не исчезнет.