Sunny Neji - Jagajaga текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Jagajaga» из альбома «Unchained» группы Sunny Neji.
Текст песни
I don pass Ten, I don pass Twenty
I don pass even Thirty sef
Time don reach for to marry
Na him I face village
Dem say village na dem sabi love
Dem say village girl go take care of me So kia-kia I don land village
Kia-kia I don marry my wife
Kia-Kia I carry am come town
Kia-Kia we don settle down oh Make we do as husband and wife dey do oh Wahala!
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ololo)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala!
Palava!
Wahala carry hand bag eh Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Oh comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say comot for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic oh
(Clear road for jaja-jaga)
Jaga-jaga Jaga-jaga
My village girl e don become Oyinbo (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga, Eh!
All my friends dem don run away
All my neighbors be my enemy…
Now I know
Good character, no be village monopoly
Bad character, no be township
Woman wey good e good oh Woman wey bad e bad oh…
E no matter whether na village or town e come from
Make we do as husband and wife dey do oh Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ayaya)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala carry hand bag eh-oh!
Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say, comot for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic eh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for road for Jaga-jaga Jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don become Oyinbo ei (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village e don enter town oh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl don become lady
(Clear road for jaja-jaga)
My village begin chop spagehiti
(she no dey chop am before oh)
My village don dey chop salad oh I surprise oh
Перевод песни
Я не пропускаю Десять, я не пропускаю Двадцать
Я не пропускаю даже тридцать
Время дотянуться до замужества
На него он встречается с деревней
Dem say деревня на дем саби любовь
Дем скажу, что деревенская девушка позаботится обо мне. Так что kia-kia я дон земли
Kia-kia Я женюсь на жене
Kia-Kia, я ношу город
Kia-Kia, мы не успокаиваемся. О, мы делаем, как муж и жена, они делают о Вахалу!
Palava!
Обувь для обуви Wahala eh-eh
Вахала (ололо)
Palava!
Я хочу нарезать суп Ogbono сегодня
Wahala!
Palava!
Вахала несут мешок для рук и Вахала! (Аяя)
Palava!
Моя деревенская девочка, э-дон-комота для снаряжения
(Ясная дорога для джага-джаги)
О ком для дороги для джага-джага эх
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девочка е не тормозит ой
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Я говорю об укусе для джага-джаги
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девочка и дон психоделик ой
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Jaga-jaga Jaga-jaga
Моя деревенская девочка и дон становится Ойинбо (белый)
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Кого для джага-джаги, Эх!
Все мои друзья дем дон убегают
Все мои соседи будут моим врагом ...
Теперь я знаю
Хороший характер, не быть деревенской монополией
Плохой персонаж, не быть поселком
Женщина wey good e good oh Женщина wey bad e bad oh ...
E независимо от того, на какой дереве или в городе е
Сделай так, как мы с мужем и женой делаем о Вахалу! (Ололо)
Palava!
Обувь для обуви Wahala eh-eh
Вахала (аяя)
Palava!
Я хочу нарезать суп Ogbono сегодня
Wahala! (Ололо)
Palava!
Вахала несут ручную сумку, э-э!
Wahala! (Аяя)
Palava!
Моя деревенская девочка, э-дон-комота для снаряжения
(Ясная дорога для джага-джаги)
Comot для дороги для jaga-jaga eh
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девочка е не тормозит ой
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Я говорю, сома для джага-джага эх
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девочка и дон психоделики
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Сделать una comot для дороги для Jaga-jaga Jaga-jaga oh
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девочка e don становится Oyinbo ei (белый)
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Комоты для джага-джаги
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревня е входите в город о
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Сделать una comot для jaga-jaga oh
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревенская девушка дон стала дамой
(Ясная дорога для джаджа-джаги)
Моя деревня начинает отбивать spagehiti
(она не те, кто прелюбодействует до о)
Моя деревня надевает их нарезанный салат, о, я удивляюсь