Sound Sultan - Area текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Area» из альбома «The 'Compulsory' Text-Book» группы Sound Sultan.

Текст песни

Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
always try to dey look back because there’s no place like home
Yknawmean?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
And na true men
Check this out
(Ajo o dabi ile
No matter where u go make u no forget area o area o Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o)
na your area o Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don’t know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you
(Bridge)
You been say na one year
E come turn to two years
You don go for seven years
But You dey serve eleven years
Even when your papa pai
Plus the tears your mama cry
Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada
Your mama still dey wonder
Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 times)
Ajo o ma dabi ile o
(Bridge)
You say u go call
Everybody wait tire for your call
Rote o, why u go like so o?
From germany, to carry coco enter Yankee
but then coco burst for your bele
Rest in peace.
You fly away
How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away
Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land
(Bridge) Think before u enter that plane
All ma brothers in the west, south, east, north south
U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet
Make we get water, light e.tc.
So that people go dey come house
(Kennis Music)
All the cardinal points
Respect
All ma people in da house.
by saintiano

Перевод песни

Na для всех ма братьев wey don ja commot for naija
всегда старайтесь оглянуться назад, потому что нет места, как дома
Yknawmean?
Мужчина Yoruba сказал мне, что сказал Ajo o dabi ile
И на истинных мужчин
Проверь это
(Ajo o dabi ile
Независимо от того, где вы идите, сделайте u, не забудьте область o площадь o Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(Как я хочу сказать, что я подхожу к вам в любом месте,
Вдалеке, что никто не говорит, что у них есть область кости o Мать landi o)
На твоем районе о Чинеду кто-то заимствует у тебя эго
Заставьте вас отправиться в путешествие по Чикаго
Помните, что Ннамди продал ему автомобиль
Итак, вы идете в Америку
Все эти люди, которые вы,
я все равно останусь лицом к лицу
Обещай, что не пойдешь их
Раз в два месяца иди их таши их
Хиллари вы обещали выйти замуж
Тем не менее, они ждут мальчика, которого она надевает
Когда она увидит, что ты вошел в Овацию
Вы женитесь на Ойинбо из другой нации
Используйте mago mago, чтобы получить тесто
Теперь ваша жена Ойинбо не знает
следующая вещь, которую ты знаешь, она не сообщила тебе
Wetin вы знаете, что они депортируют вас
(Мост)
Вы говорили не один год
E пришел к двум годам
Вы несете семь лет
Но ты подаешь одиннадцать лет
Даже когда ваш папа пай
Плюс слезы, которые твоя мама плачет
Bayo для chicago o Dem dey пропустить вас для Okoko o Biodun для Канады
Твоя мама все еще удивляется
Ибба wo lo to ma pada o Помните, что для naija вы получаете iyawo
Ko dabi ile (5 раз)
Ajo o ma dabi ile o
(Мост)
Вы говорите, что идите
Все ждут шины для вашего звонка
Роу, о, почему ты так хочешь?
Из Германии, чтобы нести коко, входите в янки
но потом коко застрелил тебя
Покойся с миром.
Вы улетаете
Как получилось, что в один прекрасный день мы с удовольствием подойдем к вам, ваш папа landi o Я понимаю, что ты был так далеко
Длинный длинный путь от дома (4 раза)
У вас длинный долгий путь от земли папы
(Мост) Подумайте, прежде чем u войдет в этот самолет
Все матроны на западе, юге, востоке, северном юге
U знаю, как мы это делаем. И все эти люди, мы их управляем. Сделайте una try make naija sweet
Заставьте нас получить воду, свет e.tc.
Чтобы люди пошли, они пришли домой
(Музыка Kennis)
Все основные моменты
уважение
Все люди в доме.
по saintiano