P-Square - Oga Police текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Oga Police» из альбомов «Get Squared» и «Get Squared» группы P-Square.
Текст песни
Verse 1
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Chorus
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)
Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise
Enough chickitos just dey make their choice
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Repeat chorus
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
Repeat chorus (till fade)
For my woman, to my friends
Перевод песни
Куплет 1,
Я ехал, но не мчался так быстро.
Я просто дей, иди, Джей, я не под кайфом.
Посмотри на это, милая.
Она смотрела так летать,
Как я dey пытаюсь подойти к ней,
А затем она сказала: "Привет!"
Давай, детка, заставь тебя сесть в мою машину, я иду с тобой в то место, куда ты идешь, я не лгу, заставляю тебя расслабляться и чувствовать себя прекрасно, потому что серьезно, у меня есть планы, а потом внезапно вижу, как они идут, они говорят мне, что я остановлюсь, но я не знаю, почему, кто это, полиция.
Они забрали у меня бумаги,
И я говорю: "сэр!"
Почему ты так поступаешь со мной?
Припев
OGA полиции e
Wetin быть это e,
Ты просто Dey стресс меня, dey vex меня
На какой вид yawa быть это e
Почему ты делаешь это?
О, нет.
См. wetin I dey miss
OGA police e
Wetin be this e,
Ты просто Dey, напряги меня, dey vex me
Na, какой yawa будет такой e
Почему ты делаешь это?
О, нет (2 раза)
ОГА полиция Йи е
На, какой вид Ява быть этим Йи е
О, нет (2 раза)
Куплет 2 на, так что мы dey для пивного салона просто dey jolly с другом из Америки Wey получить деньги и для моего фронта Ishiewu и индейки другой вид shayo мы dey сделать глаз doti много bobos просто dey сделать шум достаточно chickitos просто dey сделать свой выбор, как я Dey град мой парень начать Dey мыть руки e я просто dey начать e затем внезапно, вижу, как они идут все начинают бежать, но я не знаю, почему, кто быть dat, полиция, они надели на меня наручники, сэр на wetin я делаю.
Повтори припев.
Скажи мне ...
На ветин, ты идешь делать для этой жизни.
Полиция Вэй, не уходи, приходи, преследуй тебя.
Я не знаю, о,
Даже если ты суперзвезда,
Они все равно идут, смущают тебя.
Скажи мне ...
На ветин, ты идешь делать для этой жизни.
Полиция Вэй, не уходи, приходи, преследуй тебя.
ОГА полиция e
Wetin быть это e
Na какой вид yawa быть это e
Нет, нет
Na какой вид yawa быть это e
Нет, нет, нет, нет, нет, нет, нет, нет
Повторяю припев (до конца)
Для моей женщины, для моих друзей.