P-Square - Danger текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Danger» из альбома «Danger» группы P-Square.

Текст песни

See me, see wahala dey
Eh Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do,
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger
Eh eh

Перевод песни

Увидите меня, смотрите wahala
Эх Вахала их
Когда мы входим
На некоторых людей
Потому что они чувствуют этот инструмент
Все в центр
Омо вахала их
Вахала
Они говорят, что p-square мы снова надеваем пряжу
Мы снова рифмаемся
От наййи мы не играем
Омо вахала их
Я вижу опасность
Вы видите опасность
Омо, см. Опасность
Мы видим опасность
Вахала
Вахала их о, если они расскажут нашу повестку дня
Заставьте их пойти проверить наш календарь
В разных странах мы входим
С января по декабрь
Омо, вахала их
Так что запомните
Na baba god быть защитником, мы не отступаем, мы не сдаемся
Заберите их обратно отправителю
Омо вахала их
Вахала их гала их
Они говорят, что p-square мы снова надеваем пряжу
Мы просто силы, мы снова возвращаемся к рифме
От наййи мы играем
Омо вахала их
E don они
Сделаем, чтобы мы действовали, чтобы мы вошли
Они говорят, что они не говорят, что мы незнакомы
Они говорят, что мы пришли из тюрьмы
Мы не не помню
Посмотрите, где мы сегодня
Все, что им нравится, заставляют их делать,
Не позволяйте им идти своим путем
Все неприятности, которые они совершают, исчезают
Они говорят, что вы
На них идет шина, а мы все еще их молоток, а Посмотрим, увидим ли ты вахала
Вахала
Они говорят, что p-квадрат мы снова надеваем пряжу
Мы просто заставляем нас снова рифмоваться
От наййи мы не играем
Омо вахала их
См. Опасность
Эх да