P-Square - Bunieya Enu текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Bunieya Enu» из альбома «The Invasion» группы P-Square.

Текст песни

Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much)
We thank God oooh
You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Перевод песни

О, о, о, о!
О, о, о, о, о, о, о, о, о, о, о
Когда мы празднуем
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Когда мы празднуем
Мы благодарим Бога oooh
Баба, ты слишком много ооо
Мы благодарим Бога oooh
Ты слишком много о, ты слишком много о Чжи, см.
То, как мы тратим эти деньги, не боится меня (боюсь меня)
У меня так много людей, которые меня осмеливают (eeh)
Ба-ба Назад в те дни, когда никто не посылает меня. Теперь они приходят рядом со мной, потому что их хотят видеть, как я провалился
Слава Богу, его пятница (пятница)
И я иду рок, как мой бай-день
Ой ой ой
Я так взволнован (возбужден)
Итак, все показывают ваш стиль eeh
Когда мы празднуем
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Когда мы празднуем
Мы благодарим Бога oooh
Баба, ты слишком много ооо
Мы благодарим Бога oooh
Ты слишком много о, ты слишком много Ох Вот почему мы празднуем
Давайте праздновать
Теперь, возьми руки в воздух
Волнообразный, как будто вам все равно (забота)
Я знаю, что мы поп-шампанское (eeh)
Jubilate и не жалуйтесь на Na, поэтому мы делаем это каждый день
Кпата Кпата мы опустимся на колени, помолившись
Разбросайте их, они начинают начинать свое увлечение, а Na Nainin оставаться ох Ima no okacha si ma dunine (enu)
Окача си мадина (enu)
Так что сделай так, чтобы ты не думал о них. Нет, нет грагра, не отправляй их. Приходите, присоединитесь к телу, заставьте их смешать их. О, сделайте, чтобы вы сказали им sey
Слава Богу, в пятницу (пятница)
И я иду рок, как мой бай-день
Ой ой ой
Я так возбужден (возбужден)
Итак, все показывают ваш стиль eeh
Когда мы празднуем
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Когда мы празднуем
Мы благодарим Бога oooh
Баба, ты слишком много ооо
Мы благодарим Бога oooh
Ты слишком много о, ты слишком много Ох Вот почему мы празднуем
Давайте праздновать
Когда мы празднуем, мы ликовали
Омо никто из игроков не ненавидит, заставляя тебя не заниматься
Na, мы вычислим, вы спекулируете
Я не посылаю их, а не отправляю, тогда о, но, слава Богу, это пятница, и я иду на скалу, как в мой день
Oh Oh Oh Oooh
Я так взволнован (возбужден)
Итак, все (eeeh)
Двигайте свое тело (eeeh)
(Как мы) Bunieya Enu Bunieya Enu
Буни будет ню я Эну, Поскольку мы празднуем
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Когда мы празднуем
Мы благодарим Бога, о, Баба, ты слишком много ох (баба тебя слишком много)
Мы благодарим Бога oooh
Вы слишком много о (я говорю) вы слишком много о Буниея Эну, Бунейя Эну
Бунейя Эну, Когда мы празднуем
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Буни быть ну я эээ!
Когда мы празднуем
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Окача си мадина (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Бунейя Эну, Бунейя Эну
Мака не окча си мадина (enu)
Окача си мадина (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Бунейя Эну, Бунейя Эну