Karma - Bad as E Bad текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Bad as E Bad» из альбома «Bad as E Bad» группы Karma.

Текст песни

T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey
1 (Sound Sultan)
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Pass me the beef make I knack am Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
And every body wanna know who me Them say where I come from
Oya do those things that you do Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey dey form in it When they see us them dey loose all their form
finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par… par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let’s shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o 5 (Sound Sultan)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…

Перевод песни

Режим T в такте
О, нет, нет
Привет, эй
Naija ninja
О, нет, нет
гип эй
1 (Звуковой султан)
Так что помните lojosi
Мы не получаем деньги за карман
Теперь мы получаем деньги, как Dokpesi
Мы являемся арендодателем для petesi
Ehn Так помните lojosi
Мы не получаем деньги за карман
Теперь мы получаем деньги, как Dokpesi
Мы являемся арендодателем для petesi
Сказал, любящий говядину
Любите говядину
Чувство, что говядина дает мне Hey na na na na (2ce)
Сказал, любящий говядину
Любите говядину
Чувство, что говядина дает мне Hey na na na na (2ce)
Передай мне говядину, я умру, Я заставляю людей танцевать
Люблю тебя, детка
Вы должны быть здесь с любителем чемпиона
Я желаю вам удачи, как Джонатан
Мои люди повсюду Ты, ты
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
И каждое тело хочет знать, кто меня. Скажу, откуда я родом
Оя делаю то, что ты делаешь
Так много вопросов, я здесь
Почему вы всегда расчесываете волосы
Я говорю, ты еще ничего не видел
Ничего не видел (2ce)
Смотрите, как плохо, как плохо. E o Все, что мы делаем, мы показываем класс
Мы показываем класс e o И хорошо, как e be ...
Некоторые люди любят, чтобы они делали, как они знают, проходят
Но на них низкий проход o Tinini tanana stand для камеры
Спросите меня о дате
Аби я календар
Looku looku looku looku looku хорошо хорошо (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Звуковой султан)
Смотрите, как плохо, как плохо. E o Все, что мы делаем, мы показываем класс
Вы видите класс e o И хорошо, как e be ...
Некоторые люди любят, чтобы они делали, как они знают, проходят
Но на их низком пропуске. О, нет вечеринки, пока мы не прыгнем в нее. Прекрасные прекрасные девушки, которые они образуют в ней. Когда они видят нас, они теряют всю свою форму
Конец
Омо танцуют, они не ожидают, что песня закончится
Девочкам нравится, когда мы пар ... пар ... вечеринка
Эх, они называют меня папой
Когда мы показываем ненавистникам больше больше mumsi
Eheh I рэп их, как мумия
Поэтому, поскольку мы говорим об этом семейном разговоре
Давайте закрывать их и позволяем семье говорить
Naija ninjas моя семья хорошая
Их разбили нас
Сколько камней
Слишком много королей abeg сколько тронов
Только одна карма
Абег, сколько тронов
Мы встаем (2ce)
Только одна карма
Абег, сколько тронов
Смотрите, как плохо, как плохо. E o Все, что мы делаем, мы показываем класс
Мы показываем класс e o И хорошо, как e be ...
Некоторые люди любят, чтобы они делали, как они знают, проходят
Но на них низкий проход o 5 (Звуковой султан)
Скажи, что любишь говядину
Любите говядину
Чувство, которое говядина дает мне Oh na na na na (2ce)
Сказал, любящий говядину
Любите говядину
Чувство, которое говядина дает мне Oh na na na na (2ce)
Шо вспомнить lojosi
Мы не получаем деньги за карман
Теперь мы получаем деньги, как Dokpesi
Мы являемся арендодателем для petesi
Ehn sho вспоминает lojosi
Мы не получаем деньги за карман
Теперь мы получаем деньги, как Dokpesi
Мы являемся арендодателем для petesi
Ehn для petesi
Indomix
Для petesi
Ehn для petesi
Awa арендодатель petesi
Ehn ...