2Face Idibia - Only Me текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Only Me» из альбома «Unstoppable» группы 2Face Idibia.
Текст песни
If to say nah just me,
I’ll beliving like I don’t care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I’ll be doing anyhow
Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y’all
Don’t let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don’t want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me That’s why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Перевод песни
Если говорить, то только я,
Я буду верить, как будто мне все равно
Живи своей жизнью, пока никто не осмелится
Если нах, только я, я буду делать так или иначе
Потому что никто не идет, чтобы бросить мне вызов. Никто не сверхъестественный
Жить против духа карнавальной
Личность вообще не имеет значения
Индивидуальность не может сделать нас высокими
Я пою, я пою, для всех y'all
Не позволяйте никому подталкивать вас к стене
Нахская община в нас делает нас высокими
Секретное общество на всех нас разрывает
Я не хочу говорить
Как проповедник вообще
Я не хочу делать, как я саби пропускаю мяч
Я знаю, что можно сказать, что все будут играть в мяч
Но встань, о соотечественник, если Нигерия позвонит
Некоторые заставляют вас просто делать свою работу, заставлять меня делать что-то
Живи и давай жить вместо этого
Быть похожим на короля
На вершине ничего, остановите
Хвастовство сверху
Потому что вы знаете только
суета исчезает
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go сделайте эти деньги
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go сделайте эти деньги
Я сказал, кто слушает, заставляет их слышать
Не говорите, кто-нибудь скажет, что вы видите меня здесь
Если нах только меня, ты же знаешь, что я не позабочусь
Как и все, что я хочу, чтобы жизнь была справедливой
Только мне, мне некому будет осмеливаться
Никто не следовал за мной,
рассеивать деньги в воздухе
Никто не опирался на отчаяние
Слишком много всего, с чем мы не хотим делиться
Это будет только я, идущий в кино
Нет подруги, чтобы время от времени говорить «освободи меня»,
Но теперь я получил Функе,
Энену и Чиндима
Потому что я единственный сверхчеловек в этом районе
Некоторые заставляют вас просто делать свою работу, заставлять меня делать что-то
Живи и давай жить вместо этого
Быть похожим на короля
На вершине ничего, остановите
Хвастовство сверху
Потому что вы знаете только
суета исчезает
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go сделайте эти деньги
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go сделайте эти деньги
Если говорить, то только я Никто не слышит мою историю
Никто не жалуется
Пока, нах, просто я Вот почему нам нужна любовь
и единство
Поэтому я пою, скажем,
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go сделайте эти деньги
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go сделайте эти деньги