2Face Idibia - Jeje текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Jeje» из альбома «The Ascension» группы 2Face Idibia.

Текст песни

Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah
See
na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!
See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am The motor dey fly
Dem for don do am Dey say superman dey
We for don see am If to say we visit devil
One time we for kpai am!
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya

Перевод песни

Ok нАА
В связи с этим
Все, что мы делаем ...
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Видеть
Na wetin они хотят, чтобы я показывал их
Я не хочу, чтобы я показывал себя
Na wetin они хотят, чтобы я показывал их
Я не хочу, чтобы они сами
Na jeje, Na jeje
Na Jeje
Я делаю свою вещь jeje
Na jeje Na jeje
Я делаю свое дело
Я получаю деньги
Я хорошо провожу
Я получаю младенца
Я использую хорошо
Я получаю chiquito
Я хорошо себя испортил
Я получаю последователей
Я их хорошо следую им
Причина, по которой мы набираем
Na купить и продать
Но некоторые люди хотят ...
И на на ссоры и воплю
99 проблем, на которые вы говорите
Na, чтобы сделать am jeje
До конца дня
Один раз за ваши деньги
Два раза для ума
Если вы чувствуете, что я чувствую
Каждый с чувством да
Встань и сияй
Я говорю один раз за ваши деньги
Два раза для вашего ума
Если вы чувствуете, что чувствуете
Продолжайте делать что-нибудь
Видеть
Na wetin они хотят сделать, я показываю их
Я не хочу, чтобы я показывал себя
На самом деле они хотят сделать их
Я не хочу, чтобы я показывал себя
На Jeje. Na Jeje
Я моя вещь
е п отделка
E нет отделки
Клянусь сейчас
Клянусь сейчас ... Хехе
Я вижу вас
Вы меня тоже видите
На разные разные вещи мы приходим сюда, чтобы сделать кого-то адвокатом
Некоторые на доктора тоже
Некоторые наставники
Некоторые тоже наемные
И так И так что
Все, что вы делаете, делает вас хорошо
Vulcernizer. Хорошо озвучивать
Сенатор. Сенат хорошо
Ур лучше, не убивай urself
Живой ур жизни сделать у меня остальное
Потому что нет ничего хорошего.
Эй, эй!
Видеть
Na wetin они хотят, чтобы я показал их,
Я не хочу, чтобы они показывали себя
Na jeje, Na jeje
Na Jeje
Я делаю свою вещь jeje
Na jeje, Na jeje
Я делаю свою вещь jeje
да
Я чувствую, что делаю много вещей
Na, где я начинаю
Аби заставляет меня носить мои вещи и вещи
Они
От festac
Oju elegba крейсерская
Все, что они хотят сделать
Каждый получает свой рот
Они идут говорить
Некоторые наблюдают за вещами
Некоторые идут делать что-то
Некоторые из них критикуют вещи
Где бы вы ни были
Где бы вы ни были
Во всяком случае, e Во всяком случае вы будете понимать, как быть, И вы идете в Tinyere anyi ara
Na wetin они хотят, чтобы я показывал их
Я не хочу, чтобы они показывали себя
Na wetin они хотят, чтобы я показывал их
Я не хочу, чтобы я показывал себя
Na jeje, Na jeje
Na Jeje
Я моя вещь jeje
Na jeje, Na jeje
Я делаю свою вещь jeje
Они для дона принесут.
Демона для дона нет. Dey say superman dey
Мы не увидимся, если скажем, мы посещаем дьявола
Однажды мы за kpai am!
Некоторые наблюдают за вещами
Некоторые идут делать что-то
Некоторые из них критикуют вещи
Где угодно
Где угодно
Во всяком случае, e Во всяком случае вы будете Понимать, как быть, И вы идете, как Tinyere anyi anya