2Face Idibia - Only Me текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Only Me» из альбома «Unstoppable» группы 2Face Idibia.

Текст песни

If to say nah just me, I’ll beliving like I don’t care Live my life until nobody dare If nah just me, I’ll be doing anyhow Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural Live versus spirit of the carnvial The personality no matter at all Individuality cannot make us tall I sing, I sing, for all y’all Don’t let anybody push you to the wall Nah community na in make us tall Secret society na in break us all I don’t want to be talking like a preacher at all I no want to do as I sabi pass ball I know say eno be everybody e sabi play ball But arise, o compatriot, if Nigeria call Some make you just dey do your thing, make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing, stop the bragging on top the posing Because you know say only na vanity vanishing Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money I said, who get ear, make them hear No go tell anybody say you see me for here If nah only me, you know say I no go care Just like everybody I wish life was fair Only me, there will be no one for me to dare Nobody to follow me, scatter money in the air No one to lean on in terms of despair Too much of everything, we no want to share with with It will be only me going to the cinema No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma' But now I got Funke, Enenu and Chindima Cos I am the only superman in the area Some make you just dey do your thing, make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing, stop the bragging on top the posing Because you know say only na vanity vanishing Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money If to say nah just me Nobody go hear my story Nobody complaining Until, nah just me That’s why we need love and unity So I sing, say say Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

Перевод песни

Если говорить, то только я, Я буду верить, как будто мне все равно Живи своей жизнью, пока никто не осмелится Если нах, только я, я буду делать так или иначе Потому что никто не идет, чтобы бросить мне вызов. Никто не сверхъестественный Жить против духа карнавальной Личность вообще не имеет значения Индивидуальность не может сделать нас высокими Я пою, я пою, для всех y'all Не позволяйте никому подталкивать вас к стене Нахская община в нас делает нас высокими Секретное общество на всех нас разрывает Я не хочу говорить Как проповедник вообще Я не хочу делать, как я саби пропускаю мяч Я знаю, что можно сказать, что все будут играть в мяч Но встань, о соотечественник, если Нигерия позвонит Некоторые заставляют вас просто делать свою работу, заставлять меня делать что-то Живи и давай жить вместо этого Быть похожим на короля На вершине ничего, остановите Хвастовство сверху Потому что вы знаете только суета исчезает Malo ro kpe, omo kpe Nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa Wey go сделайте эти деньги Malo ro kpe, omo kpe Nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa Wey go сделайте эти деньги Я сказал, кто слушает, заставляет их слышать Не говорите, кто-нибудь скажет, что вы видите меня здесь Если нах только меня, ты же знаешь, что я не позабочусь Как и все, что я хочу, чтобы жизнь была справедливой Только мне, мне некому будет осмеливаться Никто не следовал за мной, рассеивать деньги в воздухе Никто не опирался на отчаяние Слишком много всего, с чем мы не хотим делиться Это будет только я, идущий в кино Нет подруги, чтобы время от времени говорить «освободи меня», Но теперь я получил Функе, Энену и Чиндима Потому что я единственный сверхчеловек в этом районе Некоторые заставляют вас просто делать свою работу, заставлять меня делать что-то Живи и давай жить вместо этого Быть похожим на короля На вершине ничего, остановите Хвастовство сверху Потому что вы знаете только суета исчезает Malo ro kpe, omo kpe Nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa Wey go сделайте эти деньги Malo ro kpe, omo kpe nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa Wey go сделайте эти деньги Если говорить, то только я Никто не слышит мою историю Никто не жалуется Пока, нах, просто я Вот почему нам нужна любовь и единство Поэтому я пою, скажем, Malo ro kpe, omo kpe Nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go сделайте эти деньги Malo ro kpe, omo kpe Nikan lo ma lowo, Malo ro kpe no be gbogbowa wey go сделайте эти деньги