2Face Idibia - Jeje текст и перевод песни

На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «Jeje» из альбома «The Ascension» группы 2Face Idibia.

Текст песни

Ok naa Unto the matter Rverything wey we do… Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje See Na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na wetin they want make i show them I no dey like to dey shiw myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey do my thing jeje Na jeje Na jeje I dey do my thing I get money I spend am well I get babe I dey use am well I get chiquito I dey spoil am well I get followers I dey follow them well The reason wey we dial Na to buy and sell But some people want to … And na to quarrel and yell 99 problems na who you wan tell Na to do am jeje Till the remaining of the day One time for your money Two time for your mind If u re feeling what i am feeling Every with the feeling yeah Arise and shine I say one time for your money Two time for your mind If u re feeling what im feeling Continue do your thing-ing yeah See na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na wetin dey want make i shiw them I no dey like make i show myself Na jeje. Na jeje I dey my thing e ni finish E no finish I swear now I swear now … Hehe I see you You see me too Na different diferent things we come here to do Some be lawyer Some na doctor too Some na minister Some na labourer too And so And so what Anything you do make u do ma well Vulcernizer. Vulcernize well Senator. Senate am well Do ur best, make u no kill urself Live ur life make u leave me rest Cause there is nothing wey u wan prove Hey hey! See Na wetin they want make i show them, I no dey like to dey show myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, Na jeje I dey do my thing jeje Yes I dey feel like doing plenty things Na where i go start Abi make i wear my pon and safron things They be that From festac Oju elegba cruising Everything they want ti be doing Everybody get their own mouth Them go talk Some go observe things Some go do things Some go dey critiscize things Anywhere you dey Anywhere you dey Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara Na wetin they want make i show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey my thing jeje Na jeje, Na jeje I dey di my thing jeje They for don bring am The motor dey fly Dem for don do am Dey say superman dey We for don see am If to say we visit devil One time we for kpai am! Some go observe things Some go do things Some go dey critiscize things Anywhere u dey Anywhere u dey Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya

Перевод песни

Ok нАА В связи с этим Все, что мы делаем ... Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Видеть Na wetin они хотят, чтобы я показывал их Я не хочу, чтобы я показывал себя Na wetin они хотят, чтобы я показывал их Я не хочу, чтобы они сами Na jeje, Na jeje Na Jeje Я делаю свою вещь jeje Na jeje Na jeje Я делаю свое дело Я получаю деньги Я хорошо провожу Я получаю младенца Я использую хорошо Я получаю chiquito Я хорошо себя испортил Я получаю последователей Я их хорошо следую им Причина, по которой мы набираем Na купить и продать Но некоторые люди хотят ... И на на ссоры и воплю 99 проблем, на которые вы говорите Na, чтобы сделать am jeje До конца дня Один раз за ваши деньги Два раза для ума Если вы чувствуете, что я чувствую Каждый с чувством да Встань и сияй Я говорю один раз за ваши деньги Два раза для вашего ума Если вы чувствуете, что чувствуете Продолжайте делать что-нибудь Видеть Na wetin они хотят сделать, я показываю их Я не хочу, чтобы я показывал себя На самом деле они хотят сделать их Я не хочу, чтобы я показывал себя На Jeje. Na Jeje Я моя вещь е п отделка E нет отделки Клянусь сейчас Клянусь сейчас ... Хехе Я вижу вас Вы меня тоже видите На разные разные вещи мы приходим сюда, чтобы сделать кого-то адвокатом Некоторые на доктора тоже Некоторые наставники Некоторые тоже наемные И так И так что Все, что вы делаете, делает вас хорошо Vulcernizer. Хорошо озвучивать Сенатор. Сенат хорошо Ур лучше, не убивай urself Живой ур жизни сделать у меня остальное Потому что нет ничего хорошего. Эй, эй! Видеть Na wetin они хотят, чтобы я показал их, Я не хочу, чтобы они показывали себя Na jeje, Na jeje Na Jeje Я делаю свою вещь jeje Na jeje, Na jeje Я делаю свою вещь jeje да Я чувствую, что делаю много вещей Na, где я начинаю Аби заставляет меня носить мои вещи и вещи Они От festac Oju elegba крейсерская Все, что они хотят сделать Каждый получает свой рот Они идут говорить Некоторые наблюдают за вещами Некоторые идут делать что-то Некоторые из них критикуют вещи Где бы вы ни были Где бы вы ни были Во всяком случае, e Во всяком случае вы будете понимать, как быть, И вы идете в Tinyere anyi ara Na wetin они хотят, чтобы я показывал их Я не хочу, чтобы они показывали себя Na wetin они хотят, чтобы я показывал их Я не хочу, чтобы я показывал себя Na jeje, Na jeje Na Jeje Я моя вещь jeje Na jeje, Na jeje Я делаю свою вещь jeje Они для дона принесут. Демона для дона нет. Dey say superman dey Мы не увидимся, если скажем, мы посещаем дьявола Однажды мы за kpai am! Некоторые наблюдают за вещами Некоторые идут делать что-то Некоторые из них критикуют вещи Где угодно Где угодно Во всяком случае, e Во всяком случае вы будете Понимать, как быть, И вы идете, как Tinyere anyi anya