2Face Idibia - 4 Instance текст и перевод песни
На странице представлены текст и перевод с английского на русский язык песни «4 Instance» из альбома «Grass 2 Grace» группы 2Face Idibia.
Текст песни
Na who? Wetin dem talk? Eh eh? Wetin dem talk? Eh! Chineke me! Eew! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e! See For instance Say na me be one wey dey give chance Say na me be one wey dey make plans For all man to benefit abi To make we disagree To agree to create chance But now I am not of importance Cos now I am looking from a distance That’s why you give them the chance To do us and turn us to victim of circumstance Them just dey ignore our existence Them get us use do excuse to buy chance Ai Them no wan know say we dey Them dey use us dey play All we get is a pursing glance Anytime we stand for resistance When them in the act of exploitance Abi we just be living in a trance Lord! Oh mah God! Ala Oyi e! The thing what I’m feeling Is a feeling of love And you know say it so Ala Oyi e! In your house o Or you in a motor And you dey a go slow Ala Oyi e! This thing is affecting your being And its killing your soul Ala Oyi e! Ala Oyi eh for the thing wey we see Dey make you want to dey See this type of thing we we dey feel They make me dey want to dey Ala Oyi e! Even if I want to dey cheat I go still dey want to dey Ala Oyi e! Stand look around you I bet you go dey want to dey Ala Oyi e! Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you Ala Oyi e! For instance Say emi ni Baale of Nigerians Shey I go dey respect your own stance Shey I go create the scenery For better to plenty To dey Make we dey give chance Instead of to dey pack the money go France Dey make suffer to full in abundance Dey make me to wan run away To a place wey e be say I go dey feel like to break dance Where dem go respect my skills for instance Where dem go no go just dey Dey play pranks On top the people Wey work the way Wey give them the key To the door to the substance Wey dem just dey use with freelance Their looting no dey give us assurance Repentance no dey their plans eh Create annoyance for my heart So Ala Oyi e! See what am feeling Is a feeling of love And then you know say is so So… Ala Oyi e! In your house so Or you in a moto And you dey a go slow so… Ala Oyi e! Feel like This thing is Affecting your being And is killing your soul… Ala Oyi e! Ala oyi e for the thing wey you See Wey make you Ala oyi e Ala oyi e See this type of thing we we dey Feel ing Dey make me dey want to dey to Dey… Ala Oyi e! Even if I want to dey cheat I go still go dey want to dey to Dey… Ala Oyi e! Stand look around you And I bet you, you go want to Dey to dey… Ala Oyi e! Ala Oyi e! for the thing wey u See wey make you Ala Oyi e! Ala Oyi e e e! Ala Oyi e e e… Make we dey give chance… Instead of gather money dey France… Ai! hmnn Not to dey come Dance… Ei, bale of Nigerians Ala Oyi e! Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e E… Ala Oyi e e e e! Chineke me Ala Oyi e e e e!
Перевод песни
На кого? намочить разговор? Эй, эй? Wetin dem talk? Эй! Чинеке мне!фу! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Ala Oyi e! Смотри! Например, Скажи: "на мне, будь одним" на мне, дай мне шанс, скажи "на мне, будь одним" на мне, дай мне планы на благо всего человека, Аби, чтобы заставить нас не соглашаться, чтобы согласиться создать шанс, но теперь я не важен, потому что теперь я смотрю издалека, вот почему ты даешь им шанс сделать нас и превратить нас в жертву обстоятельств, они просто игнорируют наше существование, они заставляют нас использовать, оправдывают, чтобы купить шанс, Ай, они не знают, говорят, что мы Все, что мы получаем, - это суровый взгляд, Каждый раз, когда мы выступаем за сопротивление, Когда они в акте подвига Аби, мы просто живем в трансе. Боже! о боже! Ala Oyi e! То, что я чувствую- Это чувство любви, И ты знаешь, скажи это. Ala Oyi e! В твоем доме, Или ты в моторе, И ты медленно идешь. Ala Oyi e! Эта штука влияет на твое существо И убивает твою душу. Ala Oyi e! Ala Oyi eh за то, что мы видим, Dey заставляет тебя хотеть dey. Видишь, мы с тобой, дей, чувствуем, Что они заставляют меня дей хотеть дей Аля Ойи! Даже если я хочу обмануть dey, Я все равно иду dey, хочу dey Ala Oyi e! Стой, оглянись вокруг, держу Пари, ты идешь, дей хочет дей- Аля-Ойи-и! Ala Oyi e! за то, что ты видишь, что ты делаешь. Ala Oyi e! Например, Скажи Эми ни Баале нигерийцев, Шей, я иду дей, уважаю твою собственную позицию, Шей, я иду, создаю декорации для лучшего, чтобы много сделать дей, мы дей, дей, дай шанс вместо того, чтобы упаковать деньги, иди во Францию, Дей, заставь страдать в полном изобилии, Дей, заставь меня убегать в место, где можно сказать: Я иду, дей, хочу танцевать брейк-данс. Где dem идти уважать мои навыки, например, где dem идти не идти просто dey Dey шутки на вершине люди Wey работают так, как Wey дать им ключ к двери в вещество Wey dem просто Dey использовать с фрилансером их грабежи нет dey дать нам уверенность раскаяние нет dey их планы а создать раздражение для моего сердца так Ala Oyi e! Посмотри, что я чувствую, Это чувство любви, И тогда ты знаешь, что так и есть. Итак ... Ala Oyi e! В твоем доме, так Или ты в мото, И ты медленно идешь, Так что ... Ala Oyi e! Такое чувство, что эта штука Влияет на твое существо. И это убивает твою душу ... Ala Oyi e! Ala oyi e за то, что тебе нравится. Смотри, Как мы делаем тебя Аля ойи и Аля ойи. Видишь ли, мы Чувствуем себя такими, как Инг- Дей, заставляя меня хотеть дей- Дей ... Аля-Ойи-и! Даже если я хочу, чтобы дей обманул, Я все равно иду, дей хочет, чтобы Дей ... Ala Oyi e! Стой, посмотри вокруг. Бьюсь об заклад, ты хочешь, чтобы Дей-дей ... Алла-ой-и! Ala Oyi e! за то, что ты Видишь, wey делает тебя Ala Oyi e! Ala Oyi e e e! Ala Oyi e e e ... Заставь нас dey дать шанс ... Вместо того, чтобы собирать деньги, Dey France ... Ai! hmnn не приходить к dey. Танцуй... Эй, тюк нигерийцев, Эй, эй! Ala Oyi e e e... Ala Oyi e e E... Ala Oyi e e e e! Chineke me Ala Oyi e e e!
